BlogReligion

Faces of some of di pipo Hamas take as hostages from Israel

Up to 150 pipo na im dem take captive wen Hamas launch im surprise attack on 7 October, Israel tok.

Hamas don say dem hide dem in “safe places and tunnels” within Gaza, and threaten to kill hostages if civilian homes dey bombed by Israel without warning.

Dis na di stories of pipo wey BBC confirm, or wey tori pipo report say Hamas take hostage from Israel. Dem include 13 children and at least six over-60s.




Source link

Related Articles

Back to top button